[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y ] [Search | Free Show | Home]

How Saudi Arabia arrest man for dancing

This is a blue board which means that it's for everybody (Safe For Work content only). If you see any adult content, please report it.

Thread replies: 2
Thread images: 1

File: 1485020855286.jpg (19KB, 624x351px) Image search: [Google]
1485020855286.jpg
19KB, 624x351px
Saudi Arabia authorities don arrest one 14-year-old boy wey dey dance the Macarena for road after im video go viral ontop twitter.
The people wey arrest am talk say im dey do "improper public behaviour" for road.
So, which other areas for the world you fit dance enter trouble?
Saudi Arabia
Still for dis same Saudi Arabia, dem ban dabbing wey be dance step because according to the Saudi Interior Ministry, the dance step be like say e dey promote the use of marijuana.
Dancing

Iran
For Iran, six teenagers bin chop 91 strokes of cane and jail sentence after video wey dem do for Pharrell song go viral.
Also for Iran, dem arrest six people say dem dey teach people how to dey dance western dance wey dem dey call Zumba.
For Iran na crime for woman to dance for person wey never marry am and dem don ban say nobody suppose dance Zumba.
Zumba na dance wey people dey use to do exercise for inside gym.

Sweden
Dancing for public fit put you for trouble and na only clubs with permit you fit go dance inside.
This law come because lawmakers think say dance fit cause violence for the country.

Germany
Easter celebration here dey very serious where nobody fit dance at all for that period for wetin them dey call "Tanzverbot".
If you dance you fit get fine wey go reach $1,000.


Football sef get e own as e be like say some ways dey wey players no suppose dance when dem score goal.
Na the hard way New England Striker, Kei Kamara, take learn dis one for 2016 after e collect yellow card say e twerk after im score goal.

https://www.bbc.com/pidgin/tori-41008942
>>
>>172351
Still trying to figure out whether it's "the," "di," or "de," I see.
Thread posts: 2
Thread images: 1


[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y] [Search | Top | Home]

I'm aware that Imgur.com will stop allowing adult images since 15th of May. I'm taking actions to backup as much data as possible.
Read more on this topic here - https://archived.moe/talk/thread/1694/


If you need a post removed click on it's [Report] button and follow the instruction.
DMCA Content Takedown via dmca.com
All images are hosted on imgur.com.
If you like this website please support us by donating with Bitcoins at 16mKtbZiwW52BLkibtCr8jUg2KVUMTxVQ5
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective parties.
Images uploaded are the responsibility of the Poster. Comments are owned by the Poster.
This is a 4chan archive - all of the content originated from that site.
This means that RandomArchive shows their content, archived.
If you need information for a Poster - contact them.