[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y ] [Search | Free Show | Home]

Di biggest storm wey United States of America never see for 13

This is a red board which means that it's strictly for adults (Not Safe For Work content only). If you see any illegal content, please report it.

Thread replies: 15
Thread images: 5

Di biggest storm wey United States of America never see for 13 years don land for Texas.
TORI WE DEM PAY FOR

Dis Hurricane Harvey don scatter plenty houses and tori say e even don kill five people.
Hurricane Matthew wey bin happen for 2016 kill plenty people and scatter house join wen e happen.
Harvey and Mattew na human being name, so how hurricane dey take get dia name sef? In short, why dem dey give hurricane name at all?
Why dem dey name hurricane?
Hurricane na type of storm wey get plenty-plenty rain plus strong wind. Sometimes sef thunder go follow join.
Meteorologists wey dey research weather matter think say if dem give hurricane name, people go fit remember am well-well and e go help people wen dem dey talk about am.
Hurricane Harvey na di biggest storm wey don happen for US in 13 yearsImage copyrightNASA
Image example
Hurricane Harvey na di biggest storm wey don happen for US in 13 years
Dis name wey dem dey give hurricane na based on list wey dem don arrange before each hurricane season start. US National Hurricane Centre start dis one since 1950.
As e be so, na di World Meteorological Organisation (WMO) dey arrange all di name wey dem dey give hurricane.
Wen storm go first start in a year, dem go give am name wey dey start with A and e go continue like that.
Before-before, na only woman name dem dey use till 1979 wen dem con add man name.
Dem dey shuffle di list of names, so di name wey dem dey use for 2017, dem go repeat am for 2023.
List of 2017 Hurricane name
Arlene
Bret
Cindy
Don
Emily
Franklin
Gert
Harvey
Irma
Jose
Katia
Lee
Maria
Nate
Ophelia
Philippe
Rina
Sean
Tammy
Vince
Whitney
Share dis tori E wan begin to share
>>
>>139485816
...why?
>>
darn we almost had a Gert :(
>>
>>139485816

is nogspeak AI generated, or is someone at BBC paid to be deliberately racist
>>
>>139488058
Di market na Nigeria largest electronic market, where thousands of buyers and sellers dey meet everyday. Di building wey fall na three-storey building wey get eight block of flats.
General Manager for Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) wey be Adesina Tiamiyu tell BBC Pidgin say dem don run reach the area.
"Na di early hours of today dis thing happen; as we put eye, we see say the building don dey show sign say e weak before." na wetin im talk.
Mr Tiamiyu say nobody don die, and nobody carry injury too.
"Recovery operation by LASEMA and other government agency dey go on."
LagosImage copyrightLASEMA
Image example
Lagos State where dis one happen, na the commercial capital of Nigeria
E never too tay wey building sef collapse for Obalende, Lagos on 25th of July. Dat one na four-storey building; eight people die, and at least 15 people injure.
We go dey update una as the tori dey go on.
>>
>>139485816
Is "Before-before" supposed to be a long time ago or something?
>>
>>139485816
Y?
>>
>>139486056
for niggers
>>
>>139485816
>leftypol tab
>>
File: poopoo.png (580KB, 676x725px)
poopoo.png
580KB, 676x725px
>>139485816
https://www.bbc.com/pidgin/world-40997001

>One woman for India don get permission from court to divorce her husband because im no gree build toilet for dem house..

>The woman wey dey for her 20's don dey married to her husband for five years, but na for inside bush she dey poopoo.

>Indian law dey only allow divorce for limited circumstances like beating or wicked behaviour.

>The lawyer for di woman tell AFP news agency say the judge say to dey make di woman poopoo for outside na one form of torture.
>>
I don't see the point of this language except for being an undercover racist. I mean they just replace like 3 words with nigger speech.
>>
>>139488058
>"niggers are speaking a gibberish version of english, what should we do about it?"
>"teach them proper grammar and syntax?"
>"Nah, let's just downgrade the english language to a baboon level"
>"T-that's SO PROGRESSIVE!!"
>>
>>139490921

DEM DON POOPOO IN DA LOO
>>
Comesy goldmine

Thanks BBC
>>
File: 1495818532435.jpg (84KB, 865x598px) Image search: [Google]
1495818532435.jpg
84KB, 865x598px
>>139485816
>>139488295
>>139490921
>>139491535
>think this is some funny nogspeak browser add-on
>check BBC
>its real
Thread posts: 15
Thread images: 5


[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y] [Search | Top | Home]

I'm aware that Imgur.com will stop allowing adult images since 15th of May. I'm taking actions to backup as much data as possible.
Read more on this topic here - https://archived.moe/talk/thread/1694/


If you need a post removed click on it's [Report] button and follow the instruction.
DMCA Content Takedown via dmca.com
All images are hosted on imgur.com.
If you like this website please support us by donating with Bitcoins at 16mKtbZiwW52BLkibtCr8jUg2KVUMTxVQ5
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective parties.
Images uploaded are the responsibility of the Poster. Comments are owned by the Poster.
This is a 4chan archive - all of the content originated from that site.
This means that RandomArchive shows their content, archived.
If you need information for a Poster - contact them.