[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y ] [Search | Free Show | Home]

Niger: Why Men dey learn family planning

This is a blue board which means that it's for everybody (Safe For Work content only). If you see any adult content, please report it.

Thread replies: 3
Thread images: 1

File: 1498456138934.jpg (44KB, 660x371px) Image search: [Google]
1498456138934.jpg
44KB, 660x371px
By 2050, Africa population suppose double wetin e be now, but for one country wey dem dey born pickin pass, e be like say dem population go grow times three.

Dat country na Nigér.

For Nigér, women fit born average of 7.6 pickins - and for village area wey be Zinder, some dey born pass dis number.

No be for mouth; any village wey you enter - pickins dey everywhere.

Some of dis pickins sef get pickin - for Niger, half of di girls don marry before dem reach 15 years.

As country economy dey grow and dia people dey make money, di number of pickins dey usually reduce, but Nigér na one of di world poorest countries.

Dr Hassane Atamo, wey be head of the government family planning division say "for Nigér, we get national characteristic wey be say na to born pickin, and pickin na sign of person wey get money plus power.

"One major problem be say as people dey born plenty pickin, e dey hard to take care of dem and send dem go school."
Men too, dey the matter

For di other side of town, men dey cross-leg for ground under tree; dem come to dey talk something wey concern dem - dem dey call dis one 'husband school.'

As dem dey talk health, education matter and farming, na so di men dey talk breastfeeding plus family planning.

All dis one na part of di same programme - wey dem dey call Project Sawki. All dis one na to reduce as women dey die wen dem dey born, plus stop the number of pickins wey dey die before dem reach five years.

Education dey very important to help reduce as people dey born pickin, so di project na also to make people no too dey born plenty.

Mudaha Musa, 27 tell BBC say im bin feel say e suppose get five or six pickin wey dey enough for am. Dat one go add two or three pickins to di one wey im don already get.

"True-true, problem no dey to born plenty pickin, but as we don start dis husband school, we don dey see as things dey change," na wetin Mr Musa talk.

https://www.bbc.com/pidgin/tori-41027926
>>
>>172916
What does "pickin" mean in this situation?
>>
>>173469
Niglet
Thread posts: 3
Thread images: 1


[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y] [Search | Top | Home]

I'm aware that Imgur.com will stop allowing adult images since 15th of May. I'm taking actions to backup as much data as possible.
Read more on this topic here - https://archived.moe/talk/thread/1694/


If you need a post removed click on it's [Report] button and follow the instruction.
DMCA Content Takedown via dmca.com
All images are hosted on imgur.com.
If you like this website please support us by donating with Bitcoins at 16mKtbZiwW52BLkibtCr8jUg2KVUMTxVQ5
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective parties.
Images uploaded are the responsibility of the Poster. Comments are owned by the Poster.
This is a 4chan archive - all of the content originated from that site.
This means that RandomArchive shows their content, archived.
If you need information for a Poster - contact them.