[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y ] [Search | Free Show | Home]

UK wan study foreign students

This is a blue board which means that it's for everybody (Safe For Work content only). If you see any adult content, please report it.

Thread replies: 4
Thread images: 1

File: 1486841403170.jpg (42KB, 660x371px) Image search: [Google]
1486841403170.jpg
42KB, 660x371px
Na today di UK Home Secretary, wey be Amber Rudd, launch investigation to know di impact plus benefits wey international students get for di country society and economy.
Dem wan put eye for how students wey come from European Union and Non-European Union countries dey affect di labour market.

Di study go begin on August 24, di same day when UK publish im latest information on top immigration matter.
Ms Rudd say, "limit no dey to di number of genuine international students wey fit come UK to study, and di fact be say UK be di second most popular country for people wey wan study for university; dis na something to dey proud of."
Alistair Jarvis wey be chief executive of UK Universities still join mouth; im say "we welcome di way government take time to do this examination well-well. We hope say evidence go show say international students dey bring good thing to di UK economy."

For 2016, Lord Karan Bilimoria wey bi Chancellor of the University of Birmingham talk say "majority" of British people know say international students dey important.
Wetin dis 'international students' study go be?
Na UK Migration Advisory Committee go handle am
Di report go ready by September 2018

One focus of the study go be di money wey international students dey spend on top school fees
Dem go look if quality of education for UK citizens dey affected by international students wey dey di country

African students dey run back to house
Study don show say out of all di international students wey go UK go read book, 95% of dem dey pack their bags go back house after them finish.

https://www.bbc.com/pidgin/tori-41041403
>>
Some of di reasons wey African students dey come back be say dem no wan enter trouble with authorities. Another reason be say parents want make their pickins return as "foreign" trained, so dem go get better job.
But Yacoba Stephanie Addy-Sackey case different one kind.

She tell BBC News Pidgin say: "I bin get many issues for my first year for UK university because I be black person among classmates wey be white. Even though later e no come affect me again, I see some other Africans wey no fit cope but the main reason I come back na because my family want make I start my own business."
Ms Addy-Sackey wey bi Ghanaian wey go study for UK, still say di money wey international students dey carry go UK for school fees and to spend there dey plenty.

But she believe say e dey fair, because "even Nigerian students wey dey come Ghana sef, dem be international students and their school fees dey pass Ghanaian people own."
>>
>>172285
>Ms Rudd say, "limit no dey to di number of genuine international students wey fit come UK to study, and di fact be say UK be di second most popular country for people wey wan study for university; dis na something to dey proud of."

> UK Home Secretary
How did she get this job talking like this!
>>
>>172285

We need mo money fo dem programs
Thread posts: 4
Thread images: 1


[Boards: 3 / a / aco / adv / an / asp / b / bant / biz / c / can / cgl / ck / cm / co / cock / d / diy / e / fa / fap / fit / fitlit / g / gd / gif / h / hc / his / hm / hr / i / ic / int / jp / k / lgbt / lit / m / mlp / mlpol / mo / mtv / mu / n / news / o / out / outsoc / p / po / pol / qa / qst / r / r9k / s / s4s / sci / soc / sp / spa / t / tg / toy / trash / trv / tv / u / v / vg / vint / vip / vp / vr / w / wg / wsg / wsr / x / y] [Search | Top | Home]

I'm aware that Imgur.com will stop allowing adult images since 15th of May. I'm taking actions to backup as much data as possible.
Read more on this topic here - https://archived.moe/talk/thread/1694/


If you need a post removed click on it's [Report] button and follow the instruction.
DMCA Content Takedown via dmca.com
All images are hosted on imgur.com.
If you like this website please support us by donating with Bitcoins at 16mKtbZiwW52BLkibtCr8jUg2KVUMTxVQ5
All trademarks and copyrights on this page are owned by their respective parties.
Images uploaded are the responsibility of the Poster. Comments are owned by the Poster.
This is a 4chan archive - all of the content originated from that site.
This means that RandomArchive shows their content, archived.
If you need information for a Poster - contact them.